My Father

A doom metal track that tells of a girl who stares at the sea every eveningwaiting for someone who never returns
user-qbjcx
2026-06-18 16:57
me I no know
me I no know
wetin I do to deserve your love
My Father eh
All the things wey I don for this life oo, but you still love me
My Father eh
Ah, ah, aaaahh
eh
My Father eh
Solo
People dey ask me say
wetin dey make me shine like dis
I tell them say na yoouu
Even my enemies
they want to know my secret oo
I tell them say na you
eh
Everywhere I go
anything I do
anything I touch oo e turn to gold
na your love oo, na your love oh for mee
everywhere I go
anything I do
anything I touch oh e turn to gold
na your love oh, na your love oh for meee, yeah
Me I no know
me I no know oo
wetin I do to deserve your love
My Father eh
All the things wey I don do, for this life oh, but you still love me
My Father eh
Me I no know
Me I no know oh
wetin I do to deserve your love
My Father eh
All the things wey I don do, for this life oh, but you still love me
My Father eh